Share
Get this
-->

Sunday 4 March 2012

JOKE BY NEWTOWN

Them say Boko-haram don
poison beans and I
buy half bag 4 house. From d one
wey I cook, I
give my dog "Bingo" make he
first test ham,
45mins later, Bingo sitll dey waka
4 compound.
Then I eat. After I eat finish, my
gateman run
come tell me say Bingo don die, I
ran enter house
dey pour gallon of oil 4 belle, as I
come out my
gateman dey tell me say d driver
wey kill Bingo
wan come beg me. If na u, wetin
u go do d
gateman?

No comments:

Post a Comment